Saturday, September 6, 2014
Made In 9Ja Bible(Pigin Bible)
Sample version!:
ENG:- As it is written in d Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible!
ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples!
WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi
dem!
ENG:- As d boat was sailing, there was a great
storm!
WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa
cum gas!
ENG:- The storm was so great dat it was like a
whirlwind!
WARRI:- as d yawa dey gas, na him kasala
burst join!
ENG:- The disciples became so afraid & they
shouted Master! Master!
WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na
him dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh!
ENG:- Jesus got up & calmed down d wind!
WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange d
mata!
ENG:- HE turned to his disciples & said, oh ye of little faith!
WARRI:- Na him bros J luk him padi dem,
shake him head,
kon provoke... "O BOI! UNA FALL MA HAND O!
ENG:- The disciples replied & said "what
manner of man is dis?"
WARRI:- him padi dem kon hala "shoo! Bros J,
which levels nαh, u BE WINSH?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment